+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Flood Go Disturb Delta and Oda States

As rain don dey come Fediral Govimet don dey drag ear say make pipo wey dey for Delta, Lagos, Bayelsa, Kebbi, Adamawa, and 28 oda states go get flood problem, so make dem mind prepare.

Na on Wednesday nai di Minister of Water Resources and Sanitation, Engr. Joseph Utsev, tok for di Annual Flood Outlook (AFO) wey dem dey tok di Presidential Banquet Hall, Abuja nai dem take present am.

Na der di minister come say dem dey kolabo with Nigerian Meteorological Agency (NiMet) to make sure say farmers and odas get info well so no bodi go cry later.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM