+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Mama Use Knife and Kposing Finish 15 Years For Lagos

Pipo don dey call Lagos Govinor, Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency, and police make dem come hares di mama wey dey use kposing finish her 15 years duata for nuba 32 Tashoro Street, Opeki Bus Stop, off Ayobo Road, come even use knife wan take shuk am.

For di video di woman, wear yellow shirt and naso she pun di pikin down dey try wan use di knife cut her and she don bin dey use beating finish her for outside di kompound.

Na on Wednesday di tin hapun but pipo wey dey waka pass try to stop di mama. No bodi know how di girl case be naw and police neva tok for di mata.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM