+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija prosperity dey only few people hand

President Muhammadu Buhari say large amount of Naija prosperity dey concentrated for the hands of some few people.

Wen oga Buhari dey yarn for the opening session of the 25th Nigerian Economic Summit wen shele for Abuja, he come talk say those few people dey currently dey long side for four or five states and the federal capital territory.

He come still talk say while only five states get most of the wealthy people, the remaining 31 states get about 150 million people wen dey wait for better opportunities wen dem go take survive.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM