+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Tacha don remove davido tattoo from her chest

Tacha Akide wey be big brother housemate for the pepper dem season don remove Davido tattoo from her chest. For the show we see say she draw Davido DMW crest for her chest. This one happen because of say many fans of the show dey curse her.

Tacha na from River State and she dey call herself Port Harcourt first daughter. After dem disqualify her from the show, she nor attend the big brother final party con even unfollow big brother join. She dey get plenty plenty comment about the rumor of body odour and her character.

She release the picture wey show her chest without the tattoo on Sunday night the 6th of Oct, 2019.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM