+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Dey Try Tok To Members Wey Dey Vex-APC Delta

With di plenti problem wey dey shake APC for Delta State di State Working Committee don confam day na foma govinor Ifeanyi Okowa nai go run for Delta North Senatorial District for 2027 election.


Wey di publicity seketray, Valentine Onojeuhuo dey tok for Asaba afta dem do meeting finish, he say di primary election nor get any magomago inside as na even di party National Working Committee nai put tins in place.

But Onojeuhuo come say dem nor fit allow tins spoil as dem dey try to tok with oda members and stakeholders wey dey vex cus dem nor fit loose guard for 2027 all of dem get stand in unity to move forward.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM