Central Bank of Nigeria (CBN) say dem don give Deposit Money Banks, DMB, $61.64 million to take pay foreign airlines.
Na Mrs Hakama Sidi-Alihis wey be di Acting Director of Cooperate Communications nai tok so for Abuna on Sunday.
Dis tin wey CBN do dem don dey tik am since to clear all di gbese wey dem dey owe as dem dey wait for when foreign exchange go normal.
CBN try all dem best to make sure say dem reduce all di gbese wey dem dey owe airlines.
[SA]