+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Abeg pay us our 14 months salary before December

Naija retired military officers wen dey under the Coalition of Concerned Veterans (CCV) don begin beg for d payment of 14 months salary wen government dey owe dem before 31st of December, 2019.

Na talk talk person of d group, Roy Oamien nia beg d beg on behalf of him people for one meeting wen dem get with the Chairmo of Military Pension Board for Abuja.

Them come still beg for quick payment of their pension say becos d delays dey make am hard for some of the retirees to take care of their basic needs.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM