+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Aisha buhari nor suppose bring family matter out

Kinsmen of the President, Major General Muhammadu Buhari don blast oga presido wife, Aisha becos of wetin she talk on Wednesday as she take accuse Garba Shehu, presidential spokesman say he dey take instructions from Mamman Daura, the president nephew den he come dey belittle her office.

Wen the kinsmen dey yarn for Daura for separate exclusive interviews wen dem get with news people, dem come talk say Mrs. Buhari no try for d way wen she take make wetin be purely private family affair, public.

Wen people wen dey long side for Daura, the villa of the President come dey yarn on top d matter, dem come talk say the first suppose report the matter give her husband man.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM