+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Alex Iwobi na the danger man wey we dey fear

Brazil assistant coachee Cleber Xavier don talk say na Everton striker Alex Iwobi nia be the man wey dem go watch out for when him team go get am hot wit Naija for d international rob body game wen dem go play for the National Stadium for Kallang, Singapore on Sunday.

The two sides go meet for the second time, after dem first play against each other for d year 2003 and den Brazil mama Naija 3 kondo for Abuja.

Naija ball enter Singapore with strikers wen dey for better form and dem include Emmanuel Bonaventure Dennis wey dey play for Club Brugge and Lille player wey him name na Victor Osimhen but Brazil assistant coachee Xavier don pick Iwobi as Naija danger man.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM