+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Amina Mohammed tell security men to take am easy

Portrait of Deputy Secretary General Amina J. Mohammed.
Official Portrait

Deputy Secretary-General Amina Mohammed don join the United Nations dey tell security forces’ say make dem take am easy even as dem dey respond to the #EndSARS protests for Naija.

The message dey in response to one tweet wen show from Afrobeat musician, Burna Boy as he take tell the UN to intervene just after security agents fire protesters for Lagos.

Reports say na more 6 people nia don kpuff den many others come wunjor for the shooting wen happen yesterday night.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM