+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Ask politicians for wetin dem promise you-Oboro

 

Ahead of the Delta state local government elections, before before House of Representatives Member Evelyn Oboro don tell indigenes and people wen dey long side for Uvwie to always demand for d electoral promises from their elected leaders.

Oboro wen yarn on Tuesday as she dey hustle for votes for the party Chairmanship and chancellorship candidates when the Uvwie PDP campaign train visit Ward 8, come talk say quality leadership require d collective effort from the leaders and the people wen dem dey lead.

Wen PDP leader for the ward Francis Ahriyo come dey respond, he come call for more dividends of democracy.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM