+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Bad guys kill one pesin,kidnap 4 for Kaduna church

The Kaduna State Government say na one person nia denkwes wen bad guys attack Haske Baptist Church for Manini village for Chikun Local Government Area of d state.

The News Agency of Nigeria (NAN) say the gunmen attack the church at about 9.a.m on Sunday.

The government say na one Zechariah Dogonyaro nia dem shoot die den Shehu Haruna come wunjor.

Then wen the police command for the state come dey yarn on top d matter, dem come say apart from those wen kpeff and injure, the bad guys kidnap four worshippers.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM