+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Security matter for naija dey disturb mind-APC

 

Naija ruling party, the All Progressives Congress (APC), don agree say the current security situation for across the country dey worry mind.

The party come talk say while their government wen President Muhammadu Buhari dey lead don achieve a lot for infrastructural development for across the country, dem say na only wen everywhere dey safe nia we go fit take enjoy the current infrastructure.

The APC for inside one statement wen their interim National Seceto, John Akpanudoedehe drop come talk say dem no go Lai lai play politics with the security situation.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM