+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

BBN: naija na the host

The organizers of Big Brother Naija (BBNaija) don talk say na for Naija nia d number four edition of d show go for take hold.

During the second season of the show, Alhaji Lai Mohammed, d minister on top information and culture direct the National Broadcasting Commission (NBC) to investigate why e be say na for South Africa nia d show for dey hold.

The minister talk den say make the NBC determine whether Multichoice breach d Nigerian Broadcasting Code even as dem dey shoot the show for South Africa.

But during one press conference wen shele yesterday, the organisers say auditions for the fourth season go hold on February 1st and 2nd.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM