
Di fire wey dey burn for Regina Daniels and her husband, Senator Ned Nwoko haux nor ne like wetin wan...

Di fire wey dey burn for Regina Daniels and her husband, Senator Ned Nwoko haux nor ne like wetin wan...

Di video wey trend on Tuesday as one naval officer, A.M Yerima dey give am back to Minister of di...

Police Command for Enugu State don arrest one Chisom Okonkwo wey be 29 years cus she tok spoil her husband...

Di tok wey United States President, Donald Trump tok say na paracetamol nai dey make children dey get autism come...

Di motion wey Senator Asuquo Ekpenyong from Cross River South tell di senate house make dem tell NAFDAC to quickly...

One video wey dey for internet as dey accuse sojas say dem come epp play ways for di Anambra govinorship...

Delta State don say dem nor go sleep until di State dey free from kidnap and oda bad tins, nai...

All di tok about Christian genocide na just wetin opposition leaders wan use take cus casala for 2027 cus dem...

Everywhere dey catch fire for social media cus of wetin US president Donald Trump tok about di way terrorists take...

Delta State University, Abraka, don suspend Ezi Ugoma wey dey for 200 level dey read Biotechnology cus she go video...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM