
One woman wey dem nor call her name don kill her husband and side babe for Ughelli afta she don...

One woman wey dem nor call her name don kill her husband and side babe for Ughelli afta she don...

Police don scatter plan of kidnapers on January 11 around 9:35 for nite as dem enta di kidnap den, recover...

As pipo dey shout say terrorists dey kill Christians for Nigeria and FG say na lie but US govimet say...

United States of America don send some supply give Nigerian security agencies to epp dem get beta weight pass terrorists....

Tok full ground with di plan wey Katsina State Govimet get to free more than 70 pipo wey dem hand...

Aliko Dangote don use rope take drag di foma Managing Director of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority, Farouk...

I nor tok say i wan run for presidency, i only say i stand with Labour Party. Make una nor...

One kidnaper wey police karey go hospital nai dokitors confam say don kpuf cus of gun wey touch am for...

Chairman of National Sports Commission (NSC), Shehu Dikko, don tell has Super Eagles players and officials say any moni problem...

One Pastor Dio Idon of the Evangelical Church Winning All (ECWA) man, Pastor Dio Idon wey dey for Ungwa Shaawa...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM