
Govomet of Borno State say Operation Hadin Kai wey NAF do for Jilli area of Gubio LGA on Saturday,...

Govomet of Borno State say Operation Hadin Kai wey NAF do for Jilli area of Gubio LGA on Saturday,...

Kidnapa don tiff di Local Govomet Chairmo of Sapele, Chief Bright Abeke, for one hotel wey dey near Owumi Road...

Police say dem don harest Pam Joseph, di pesin wey make video dey spread news say terrorists dey every kona...

As every second na kposa, run, kpai nai don patise Nigeria, US don warn dem pipo say make dem nor...

Afta di video wey foma Lance Corporal Rotimi Olamilekan, aka sojaboi do wey make Harmee sack am, harmee say e...

Fediral govomet don porchu Alex Barber di hamerikana foot ball player wey come turn to missionary, make he karey bag...

With wetin Nigeria harmee tok say dem don free 31pipowey bandits tiff on Sunday for Ariko village, Kacia LGA for...

31 pesin nai harmee don epp free afta di hatak on Easter Sunday for Catholic and Evangelical wey dey Ariko...

Captain Ibrahim Traore of Burkina Faso wey be di military leader since September 2022 coup say dem nor nid democracy....

One hotel wey dem dey build for Jikwoyi, Abuja nai don fall on Gud Friday and many pipo dey inside...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM