
President Bola Tinubu don go Jos go visit di pipo of Angwan Rukuba wey men on gun delete 27 pesin...

President Bola Tinubu don go Jos go visit di pipo of Angwan Rukuba wey men on gun delete 27 pesin...

Di hard law wey Senegal don put say any pesin wey dey do man and man or woman and woman...

E neva reach 4hrs wey Senate Presido Godswill Akpabio read di two letter wey Presido Bola Ahmed Tinubu send say...

Men for Agatu for Benue State don karey leg go di council headkwata for Obagaji say make all di fulani...

Pipo wey dey stay for Gari Ya Waye komuniti for Angwan Rukuba wey dey for Jos North for Plateau State...

Di bandits wey tiff eight church members of ECWA wey dey for Omugo, Ifelodun LGA, Kwara State, plus di pastor...

Jos Women for Plateau State nor dey take am easy hagain for insecurity as kristain and morslim young women wey...

Di war wey dey hapun with Iran and United States dey touch many kontri and even Kenya dey sufa for...

National Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) say make pipo shy eye bifor dem buy one mericin Mabthera 500mg/50ml,...

E nor reach 1 hour afta foma VP Atiku Abubakar komot from foma Hartoni-Ganera of di Federation haux, Abubakar Malami,...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM