+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Burna Boy wan win Grammy Award come Naija

Burna Boy don talk say he go bring the grammy award come naija. He talk dis one for cardi b concert wey dem do for lagos. Them nominate burna boy for the grammy awards wey dem go do for January 2020. Many Nigerians dey hope say Burna boy go past the nomination stage and even carry the award come house.

Meanwhile South African rapper wey dem dey call AKA don congratulate Burna Boy as dem nominate am for the grammy award.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM