
Nigerian federal university workers don talk again say dem go automatically fire down wit strike for d month of November...

Nigerian federal university workers don talk again say dem go automatically fire down wit strike for d month of November...

The Minister for the Niger-Delta Ministry, Godswill Akpabio don talk say na only d national assembly nia get d power...

Naija military don plan one nationwide operation to demand identity cards from citizens for across the country. For dis Operation...

Supreme Court of Nigeria don fix Wednesday, October 30, to hear one appeal wen Atiku Abubakar, presidential candidate of the...

The house of representatives committee on top finance don begin dey ask why the Abuja CCTV project fail undermining d...

Peter Obi wen be the vice presidential candidate for the 2019 Nigerian general election under the Peoples Democratic Party PDP...

The Nigeria Labour Congress (NLC) don warn their state councils say make dem no rush enter negotiations with state governments...

The Executive Chairmo of d Federal Inland Revenue Service (FIRS) Tunde Fowler say d service don collect N4.012 trillion for...

Vice Presido Prof. Yemi Osinbajo don tell religious leaders wen dey very active for social media say make dem no...

The Police Service Commission don launch one four-year strategic plan to reposition the Nigeria Police Force and dis one so...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM