+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Soldiers dey plan operation to demand for I.D card

Naija military don plan one nationwide operation to demand identity cards from citizens for across the country.

For dis Operation Positive Identification, soldiers go dey ask citizens for the streets or highways to produce means of identification on the spot.

Last month, the military say citizens for the North-east don dey cooperate with soldiers to make the exercise successful unto say d dey carry valid identity documents dey waka den dem come announce on September 25 say dem go extend the exercise reach everywhere for d country in order to “checkmate bandits, kidnappers, armed robbers, ethnic militia, people wen dey tiff cows plua including other crimes wen dey play for across the different regions of Naija.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM