
The House of Representatives don pass the 2020-2022 Medium Term Expenditure Framework and Fiscal Strategy Paper. The House Joint Committees...

The House of Representatives don pass the 2020-2022 Medium Term Expenditure Framework and Fiscal Strategy Paper. The House Joint Committees...

Vice Presido Prof. Yemi Osinbajo don promise say he go continue to dey loyal to President Muhammadu Buhari and Nigeria....

Enyinnaya Abaribe, d senator wen dey represent Abia south, don accuse soldiers say dem dey “help kidnappers” for the country....

The Federal Government don dey conclude plans to reintroduce toll gates for roads for the country. Na the Minister on...

The Federal Ministry of Communications don warn security agencies say make dem stop to dey call young Nigerians wen dey...

The Presidency don talk say d news wen dey play say President Muhammadu Buhari go fire down with third term...

The before before Governor of Anambra State Mr. Peter Obi, don talk say no government go fit exist without securing...

Peter Obi, before before governor of Anambra state don talk say d poor people for Naija here plenty pass d...

The Joint Admissions and Matriculation Board JAMB say more than 100,000 candidates when meet admission requirements don get placements for...

One federal high court for Abuja don send Omoyele Sowore, leader of RevolutionNow Movement, back to d custody of the...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM