
Rivers State Independent Electoral Commission, RSIEC, building nai di State Police Command don close base on do order wey Federal...

Rivers State Independent Electoral Commission, RSIEC, building nai di State Police Command don close base on do order wey Federal...

As Nigeria dey celebrate dis year 64th Independence Day celebration, Presido Bola Tinubu say dem go do 30-day National Youth...

As October 1 independence day celebration dey come and hunger wey dey kpokpo di whole kontri, Govimet don say dem...

Cry don full Akwa-Ibom pipo face as tori just drop say Mrs Patience Umo Eno wey di wife of Govinor...

Popular boy wey dey dress like woman Idris Okuneye aka Bobrisky say di N15m wey dem tok say he go...

As fuel price don go up for Akwa-Ibom state sotay e dey drag price with one paint of Garri say...

New 16 count charges nai Federal Govimet don samakwe give di foma Govinor of Kogi State, Yahaya Bello, and di...

Dem don dey call Youths and pipo wey di tin dey pain for bodi to come out come do peaceful...

THE Nigeria Hydrological Service Agency, NIHSA release updates dis past weekend on rising water levels of River Benue, say the...

The Independent National Electoral Commission, INEC don declare Monday Okpebholo, candidate of the All Progressives Congress (APC) as the winner...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM