
The Nigerian Ports Authority (NPA) say some federal government agencies wen dey operate for the ports bone d...

The Nigerian Ports Authority (NPA) say some federal government agencies wen dey operate for the ports bone d...

Na nothing less than 493 Nigerians nia don kpeff as a result of insecurity since President Muhammadu Buhari appoint new...

President Muhammadu Buhari don talk say him administration go continue to deal with insurgents, bandits, kidnappers and other criminals wen...

President Muhammadu Buhari hold coded meeting with Presido of the Senate, Ahmed Lawan on Monday for the Presidential Villa, Abuja....

The Securities and Exchange Commission (SEC) don talk say need dey to regulate cryptocurrency trading. Wen Timi Agama, head of...

Benue State Governor Samuel Ortom don tell Bauchi State governor, Bala Mohammed to apologize give Nigerians becos of wetin he...

The Nigeria Customs Service (NCS) say dem don start implementation of the reduced import levy for vehicles. The 2020 finance...

Members of the Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria, IPMAN don advise Nigerians say make dem expect higher petrol pump...

The ruling All Progressives Congress, APC don extend their ongoing nationwide membership registration by three weeks so dat dem...

Sani Musa, d senator wen dey represent Niger east don tell security agencies to take advantage of Naija unemployed youth...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM