+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We go deal with bandits-Buhari

President Muhammadu Buhari don talk say him administration go continue to deal with insurgents, bandits, kidnappers and other criminals wen dey threaten innocent citizens for across the country and he say he no go give amnesty to bandits.

Wen oga Buhari dey yarn on Thursday during the joint security meeting of Northern State Governors’ Forum and traditional rulers, he come talk say the country dey battle with different forms of security challenges, he come talk say he don tell the new service chiefs to look for new strategies wen go make everything dey okay.

He come talk say criminality na something wen dem need handle well without partial.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM