Na nothing less than 493 Nigerians nia don kpeff as a result of insecurity since President Muhammadu Buhari appoint new service chiefs.
But dis number dey a little bit lower than d other month before their appointment.
One study wen dem carry out show say most of the victims dey for the northern parts of the country where bandits and Boko Haram insurgents hold strong.
Na one month back, precisely on January 26 nia oga Buhari take replace Naija service chiefs after heavy blasting about their poor performance.