
The Super Eagles of Naija go get am hot with the Lone Stars of Sierra Leone today 13th November 2020...

The Super Eagles of Naija go get am hot with the Lone Stars of Sierra Leone today 13th November 2020...

Leicester city blast Arsenal 1 kondo for the premier league game wen dem play for Emirate stadium. This one happen...

Kai Havertz score hat-trick as Chelsea rotate enter the EFL Cup fourth round as dem kpokpo Barnsley 6 kondo. Havertz...

Presido of Nigeria Football Federation, Amaju Pinnick don talk say he no dey ginger to contest for the presidency of...

Liverpool sama ten-man Chelsea 2 kondo for the premier league game wen dem play for Stamford bridge. Na Sadio Mane...

The move wen Edouard Mendy wan make go Chelsea na something wen Rennes wen don make one last-minute demand to...

Arsenal don confirm the signing of Gabriel Magalhaes from Lille. The defender ball enter d club for one £25 million...

Arsenal don announce say dem don sack head coach Unai Emery. Unai Emery don spend only 18 months for arsenal...

Dem don name Lille striker wen be Victor Osimhen, as the Ligue’1 Player of the Month, for September as he take win Algeria and Monaco forward wen...

Alexandre Lacazette don returned to full training and he fit make him Arsenal comeback as early as on Monday’s to Sheffield United. Lacazette...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM