+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Chelsea transfer mata-Mendy and Tomori

The move wen Edouard Mendy wan make go Chelsea na something wen Rennes wen don make one last-minute demand to include Fikayo Tomori for the deal dey hold up.

Mendy nia go become the seventh signing for Chelsea after tori play come dis past weekend dem don reach agreement of £25million with the Ligue 1 side.

But while the details neva dey finalised, Rennes for now dey hope to receive Tomori in return as them dey look to squeeze more comot from the west London club.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM