Gernot Rohr don explain the reason why him bring Maduka Okoye to come keep instead of Ikechukwu Ezenwa for the game…
Gernot Rohr don explain the reason why him bring Maduka Okoye to come keep instead of Ikechukwu Ezenwa for the game…
Joe Aribo score him second goal for two games as the Super Eagles draw 1-1 ogborlor against Brazil national team…
Brazil assistant coachee Cleber Xavier don talk say na Everton striker Alex Iwobi nia be the man wey dem go…
Super eagles officials don finally get visa to enter Singapore for the Brazil vs Nigeria friendly match wey go hold…
Super Eagles head coachee Gernot Rohr don give CSKA Sofia winger Solomon-Otabor late call-up for the international rob body game…
Chelsea mama Lille 2-1 for the champions league game wen dem play yesterday. Na Tammy Abraham and Willian nia down…
Reports say Tammy Abraham dey ready to accept England call-up if Gareth Southgate pick the striker for him squad for…
Bayern Munich brush Tottenham 7-2 for the UeFA champions league game wen dem play for North London. Before before Arsenal…
Leicester City kpokpo Newcastle United 5 kondo for d premiere league game wen dem play. Nia Ricardo Pereira, Jamie Vardy,…
D kidnappers wen kidnap Ogere Betty, d mumsi of Samson Siasia, one before before Super Eagles player and coachee don…
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2023 KpokoFM