
Leicester City kpokpo Newcastle United 5 kondo for d premiere league game wen dem play. Nia Ricardo Pereira, Jamie Vardy,...

Leicester City kpokpo Newcastle United 5 kondo for d premiere league game wen dem play. Nia Ricardo Pereira, Jamie Vardy,...

D kidnappers wen kidnap Ogere Betty, d mumsi of Samson Siasia, one before before Super Eagles player and coachee don...

Four big boys for the English league cup go jam each other for the fourth round unto say Chelsea go...

Arsenal hammer Nottingham Forest 5 kondo for the Carabao cup game wen dem play for the Emirate stadium. Gabriel Martinelli...

Super Eagles goalkeeper trainer, Alloy Agu, don talk say Vincent Enyeama must prove say he sabi still keep, if he one...

FIFA don name Lionel Messi, as d best male footballer of the year. Them announce d 32-year-old as the winner...

Before before Minister of Sports and Youth Development wey dey call Solomon Dalung, don tell officials of the Nigeria Football...

Chelsea defender, FikayoTomori don talk say he fit play for the Super Eagles. The 21-year old, yan am based on say...

Liverpool beat Chelsea 2-1 and like dis the Premier League leaders don dey use five points take dey lead for...

Manchester City kpokpo Arsenal 3-1 for d premier league game wen dem play yesterday for Etihad stadium and dis one...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM