+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Tomori fit play for super eagles

Chelsea defender, FikayoTomori don talk say he fit play for the Super Eagles.

The 21-year old,  yan am based on say he parents come from Nigeria, and him be citizen of Canada and England.  According to  the sabi Chelsea defender, he never chose to play for England, Canada ,or Nigeria but if any of them give am call up, he go rotate enter  their squad

Tomori, don become important part of the Chelsea young squad this season. He be net one make sense goal  against nowrich city for the epl and frank Lampard don depend  on am for the defense.

The Nigeria football federation (NFF) don the try to carry him team mate Tammy Abraham come super eagles but with wetin Oluwafikayomi Oluwadamilola “Fikayo” Tomor don talk, dem go try convince am also make come play for the super eagles.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM