+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Closing of border nor affect free trade agreement

The Minister on top Agriculture and Rural Development, Sabo Nanono don talk say the Nigerian border wen dem close no in any way breach the free trade agreement for the West African sub-region.

The minister say dem close d borders in order to protect the country and their citizens from the from all d plenty wuruwur wen dey play for the borders.

He say “Free trade no mean say Naija na dumping ground for everything wen others dey import…

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM