+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court Order Osinachi Husband To Enta Defence

Singer Osinachi Nwachukwu wey don die, one High Court for FCT, Abuja, don tell di husband make hin e case of defence say nor be really him, Peter Nwachukwu nai kill he wife.

Na for di month of April 2022, nai tori comot say na throat cancer nai kill Osinachi but her family and friends say na lie, na base on di many beating wey she don receive from di husband nai kill her.

Di judge for di High Court, Justice Njideka Nwosu-Iheme nai give di order afta sge don first troway Peter no case mata wey hin bring come di court.

But di defence counsel to Peter, Isah Abubakar Aliyu, say dem go file for defence do next time wey dem come court.

Di court karey di case to November 22 na that time Peter go bring him defence.

[SA]

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM