+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court Stamp Fintiri As Adamawa Govinor, Shift Binani

Di court of Appeal wey dey for Abuja don disqualify di petition wey di APC candidate govinorship candidate, Aisha ‘Binani’ Dahiru bring come give dem for court.

Di petition wey she karey to court say make dem stop say no be Ahmadu Fintiri nai be di pesin wey Adamawa pipo vote for s govinor.

But for di judgment wey di court give on Monday, dem say na really Fintiri nai win di election for di state and na him be di govinor for di state according to how di petition tribunal bin don declare am before.

[The cable/SA]

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM