davido

Davido FC versus WizKid FC match don the sour

Nigerian singer wey dem dey call Davido dey binu for him fans plus Wizkid fans. The binu come base on say one of Wizkid fan talk say he use he mama for ritual. He talk dis one for him twitter account.

Add a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *