+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Delta Don Get First Helium Free MRI Scanner

Pipo wey dey sick.go get small hope cus Delta State don get di first helium free Siemens 1.5 Telsa Magentic Resonance Imaging (MRI) scanner and dis na very big tin not jusy for Delta but di whole kontri.

Na di Chief Medical Director of Asaba Specialist Hospital Dr. Peace Ighosewe nai make di hanacmet say dis helium-free MRI system beta pass di normal MRI machine wey get plenti work.

Hakordin to dem dis machine go reduce pipo make dem nor dey travel pur of Delta for MRI scan and di hospital even say dem go do free MRI scan to patients for good two days to take mark di start of di machine, then mire than 10 pesin go still get ofa benefit from di plan.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM