+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

 Dem no get level- FG

The presidency don talk say d “ultimatum” wen the Muslim Solidary Forum give Matthew Kukah, bishop of Sokoto Catholic diocese, say make he apologise or leave the state becos of wetin he yarn about Muslims no get level.

Wen Kukah dey preach for him Christmas message, he come accuse President Muhammadu Buhari say he dey favor some people pass some people.

The bishop statement come make different Muslim groups dey parasid, den on Wednesday, the Muslim Solidarity Forum come tell Kukah to apologise or make he vamuss comot from sokoto state becos according to dem, he attack Islam.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM