+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

DSS Free EFCC Foma Oga Afta Four Months

DSS, on Thursday don free di foma oga of Economic and Financial Crimes Commission Abdulrasheed Bawa after four months wey hin don dey detention.

Na like around 10 yesterday nite nai EFCC take release Bawa afta dem bin arrest am afta meeting wey hin do with President Tinubu finish.

Na di Director of Public Relations and Strategy Communication of DSS, Peter Afunanya nai confimate say DSS don free Bawa for dem X handle.

“DSS don confirm di release of foma EFCC chairman, Abdulrasheed Bawa, few hours ago on Oct. 25.”

[SA]

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM