+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

El- Classico match fit move from Camp Nou to Bernabeu

The El- Classico match wey Barcelona and Real Madrid suppose play on October 26 tori dey come say them fit move am from Camp Nou to the Bernabeu, wen be Real Madrid home.

This matta dey come onto say the people wen dey organize the Spanish league dey fear say kasala fit happen for Camp Nou. People wey dey catalonia dey protest say dem want their independence and Camp Nou na the catalonia e dey.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM