+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make everybody come together to better Delta State

Need don dey for top top people for the state to praise the big steps wen Governor Ifeanyi Okowa don take to bring peace and unity wey dey attract beta things come the state.

The speaker of the Delta State House of Assembly, wen be Hon. Sheriff Oborevwori, naim yarn dis one wen Comrade Sheriff Mulade carry officials of the Ijaw and Itsekiri, peace and unity cup football tournament come him house for Asaba wen be the state capital.

The Speaker say wetin Okowa don achieve go lead to big tinz for the state. He con call on everybody, say make dem do tinz wen go promote peace and unity for their different communities.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM