+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Fake news fit cause kasala- Lai Mohammed

The Federal Government don give warning say things go wor wor for Naija if dem no address the issue of fake news shaparly, say dem really need to regulate social media for the country.

Na the Minister of Information and Culture Alhaji Lai Mohammed nai yarn dis one wen he mark present before the House Committee on Information, on Tuesday.

The House of Representatives sha don warn against anything wen go make people no fit dey express themselves freely and also anything wen go oppress the press.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM