Before before vice presido Atiku Abubakar don blast the federal government for the way wen dem no take dey push money dey enter d education sector.
Wen Atiku dey yarn yesterday for Abuja, he come talk say he dey wonder why d federal government no dey make efforts to invest better money for the sector.
According to am, the current state of education for the country no go fit continue to dey sustain the population of Naija.