+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Fire don catch FIRS building wey dey Abuja

Fire catch for the headquarters of the Federal Inland Revenue Service (FIRS) for Abuja.

According to one statement wen Wahab Gbadamosi, talk talk person of the agency drop yesterday, na on Saturday nia the fire outbreak for take happen.

He come talk say d matter affect the store, where dem for take keep old files and na the annex building of the service nia dem dey.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM