Afta many days wey bandits tiff teachers and akool shidren for Oriire Local Govimet Area of Oyo State, govimet don bring out di names of di 7 teachers and 39 students.
Even teachers fpr Oyo don dey protest make govimet go bring di 46 pipo come out wey terrosit tiff on friday for Kominiti High skool Ahoro-Esinele and Yawota Baptist Nursery and Primary skool.
Apart from pipo wey di bandits tiff, dem still tiff teree okada from Yawota community and one from Kominiti Skool.
Di name of di teachers na:
Mrs Alamu FOLAWE – Principal, Community High School
Mr Ojo JONATHAN – Vice Principal
Mr Olatunde Zacchaeus – Teacher
Mr John OLALEYE – Teacher
Mr Michael OYEDOKUN – Teacher
Mrs OLADEJI – Teacher
Mary AKANBI – Teacher, Yawota Baptist Nursery and Primary School
Dem also kidnap the students/pupils wen dey this list from different communities within Oriire Local Government:
AHORO-ESINELE COMMUNITY
Rashida TAJUDEEN – 11 years
Ahmed RAMONI – 8 years
Abdulsalam TOYIB – 4 years
Baraka ABIOYE – 16 years
Fatimo JIMOH – 15 years
Hassan AZEEZ – 14 years
Joshua ADELEKE – 13 years
YAWOTA COMMUNITY
Samuel OYEDELE – 7 years
Emmanuel OYEDELE – 4 years
Idowu TAIWO – 4 years
Christianah AKANBI – 2 years
Juwon SUNDAY – 7 years
Sikiru SALAMI – 3 years
Soliu SALAMI – 4 years
Ojo JOSEPH – 8 years
Lydia ADEWOLE – 8 years
Testimony JACOB – 5 years
Kehinde KAOSARA – 7 years
Sewa SEYI – 7 years
Waliya BELLO – 4 years
Lydia OLOHUNLOLUWA – 7 years
Damilare ODERINDE – 8 years
Deborah ADEBOWALE – 5 years
Aisha OGUNTOWO – 10 years
Lege TAIWO – 12 years
Balkis AYANWALE – 8 years
Asa David – 10 years
ONIYA COMMUNITY
Shuaibu ALIYU – 10 years
Ahmed ALIYU – 7 years
Muiz ALIYU – 5 years
Jomiloju OGUNLOLA – 6 years
ALAWUSA COMMUNITY
Agune NOAH – 8 years
Elizabeth ABADI – 5 years
Tosin ABADI – 9 years
Pius STEPHEN – 5 years
Hannah OJO – 14 years
Habidat AYANWALE – 7 years
Mary GABRIEL – 6 years
Jacob GABRIEL
