+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

High court for Abuja fix date for Olisa Metuh case

One federal high court for Abuja don fix February 25, 2020, for judgement concerning the case of Olisa Metuh, one before before spokesman of the Peoples Democratic Party (PDP).

Okon Abang wen be the judge fix the date yesterday after lawyers for the matter adopt their final written addresses.

The matter na say for d month of January, 2016, the Economic and Financial Crimes Commission(EFCC) carry Metuh and Destra Investment Ltd wen be him company go court on top seven-count charge of money laundering wen involve N400m.

Sponsor of the hate speech bill for the national assembly Senator Sabi Abdulahi don tell Nigerians say make dem no worry say the bill go go thorough process.

Wen senator Sabi dey yarn during one television interview yesterday, he come talk say dem must make efforts to end d gbege wen hate speech dey cause

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM