+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

EFCC don arrest prison controller wey dey corrupt

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don arrest Emmanuel Oluwaniyi, controller of Kirikiri Maximum Prison, for d way wen he take allow Hope Aroke wen dey serve 22 year jail term becos he dey guilty of internet wayo wayo matters receive treatment for outside the prison.

According to the commission, Aroke, wen dem dey call “H.Money”, don lead one mega scam of more than $1 million from prison wit d help of some other people.

The EFCC come talk say investigation wen dem carry put show say Aroke dey get access to the internet and mobile phone even for inside prison.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM