+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

House of Reps no support resumption of schools

The House of Representatives don blast the Federal Government as dem take give schools the go-ahead to resume today Monday undermining say cases of COVID-19 dey increase.

The House on Sunday say government officials no consult the relevant committees of the National Assembly, and say dis one dey against wetin dem talk say dem reason wit all relevant stakeholders before dem conclude to resume school on January 18, 2021.

Dem come say make d federal government postpone d resumption of schools for three months, if d schools no put d necessary safety measures in place and if their compliance with d covid protocols dey low.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM