+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Appoint People Base On Merit

President Muhammadu Buhari talk say d heads of security agencies wen he appoint for him government yesterday na based on merit also say d people deserve am.

Oga presido yarn dis one wen he dey address the Obi of Onitsha, Nnaemeka Achebe, other traditional and religious rulers for the palace of the king for Anambra state.

Oga presido decide to make these comments becos of wetin the traditional rulers dey talk say he dey play the South East states wayo, especially for the military.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM