+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I no talk say Orji Kalu go be president-T.B Joshua

Founder of the Synagogue Church of All Nations Prophet T. B. Joshua don talk say he no ever talk say na Senator Orji Kalu nia go be Naija next president.

According to reports, Joshua yarn over the weekend during one church service say d  person wen go take over from President Muhammadu Buhari go be one before before governor from the southern part of the country wen dem hold for prison.

The prophet come talk say he no ever make that comment for one tweet wen he drop early on Monday, say d gist na “fake, say he dey for him prayer mountain since the past five days and say e no get anyhow he take make the statement.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM