+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

NMA don tell FG to make new Covid-19 policy

As Nigeria dey battle with the second wave of the Covid-19 palava, the Nigerian Medical Association NMA don tell the Federal Government to come up with new policies wen go helep to reduce the spread of the virus.

Wen Chairmo of NMA Prof Uja dey yarn for one interview on Monday for Abuja, he come talk say the idea of social distancing for Naija don fail, say we need new approach sharperly.

Den concerning the issue of vaccine, he say need dey to test the drugs well before dem begin give Nigerians.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM